World's No.1 Entertainment Blog...Bringing the unknown to you at your doorstep...

NAIJA IN D PLANE by Ukpono Etuk

# Mikel : So we are going home now
# Balogun : Yes o
# Etebo : Chai my first world cup
# Ighalo : Referee do ojoro for us
# Musa : shut up joo, see free post way you no fit score, no be like my ball way I score... walahi lemme catch you...
They started fighting (Musa & Ighalo)...
#Mikel : it's enough
# Ndidi : see as Messi dey dribble Idowu
# Idowu : Lemme hear word joo, you think say e dey easy for one person to mark Messi
# Iheanacho : Omerou no fit pursue Messi
# Omerou : When nobody to support me, Ekong dey do like ode for back
#Balogun : Sey Messi na god, way you and Idowu no fit stop ham
# Nwankwo : Moses, why you con dey fall like wall of Jericho na
#Ighalo : I wonder o
#Musa : Ighalo i said you should shut up, even remain silent till we land Abuja
# Rohr : will you all shut up, you played stupidly
# Iwobi : when you no start me nko, mtcheew
# BUHARI : (calling Mikel) wia is the cup you promise to bring back home, U guys should beta not come back home
# Moses : TELL AM SAY SNAKE DON SWALLOW AM jare
Share:

No comments:

Post a Comment

Contact Form

Name

Email *

Message *

Wikipedia

Search results

Categories

  

About US

Humb's blog is a blog, entertainment and lifestyle brand that provides wholesome alternatives for its readers as well as Music both Secular Music and Gospel Music, News, Videos, etc. Here, we promote many Gospel and Secular artist. We also get feedback from our readers round the world.